Una don de do weather for 2 mek nobody disturb my eyes for shop sey when ur oga come back from work him go give me money for baby Pampers wey u buy that one no concern me cos I no shine torch for una
Una don de do weather for 2 😂 mek nobody disturb my eyes for shop sey when ur oga come back from work him go give me money for baby Pampers wey u buy that one no concern me cos I no shine torch for una 🤷
#Laugh
#Chant
3
4 التعليقات 0 المشاركات 214 مشاهدة 0 معاينة
Students Office https://thevoices.world